Выберите трек для воспроизведения
(Gee)
Just because say me and you no dey talk again
No mean say make you dey spoil my name
No mean say make you dey spoil my name (gee, gee)
Abeg, abeg if dem ask you where I dey
Just tell them say I dey okay o
Tell them say me, I dey okay
'Cause it's only normal for people wey be best of friends
Say e reach one day and dem no talk again
Ògun ọmọ ò lè ṣèrè f'ògun ọdun
Òwè Yorùbá má lò sọ bẹ
I no dey wish you bad at all, but if you want make I fall
Then you go know say ẹlẹdá mi òun para gàn
As you say you no wan see me go far
When e reach my own time, then you fit to go blind
God abeg, God abeg
Enemies wey be like friends
Very soon, kò má ṣè pẹ
Use my glory b'òju wọn jẹ
God abeg, God abeg
Enemies wey be like friends
Very soon, kò má ṣè pẹ
Use my glory b'òju wọn jẹ
Ṣèbi na wetin man do man, wey dey make man do bad o
Kò yè mi ni pátò
You suppose understand reasons wey make a full grown man ghost
So, if you no hear from me
Ọmọ, I dey face one or two nọni, ahh
Na only me sabi ibi ti bátá ẹsẹ ti'n tá mi
Naso my brother, it is only normal for people wey be best of friends
Say e reach one day and dem no talk again
Ògun ọmọ ò lè ṣèrè f'ògun ọdun
Òwè Yorùbá má lò sọ bẹ
I no dey wish you bad at all, but if you want make I fall
Then you go know say ẹlẹdá mi òun para gàn
As you say you no wan see me go far
When e reach my own time, then you fit to go blind
God abeg, God abeg
Enemies wey be like friends
Very soon, kò má ṣè pẹ
Use my glory b'òju wọn jẹ
God abeg, God abeg
Enemies wey be like friends
Very soon, kò má ṣè pẹ
Use my glory b'òju wọn jẹ
(Powerrz...)