Turn up turn up no time for long thing
(No time for long thing, yeah)
Itubeh daddy wan tell you something
(You know as e dey go)
Turn up turn up no time for long thing
Itubeh daddy wan tell you something
For you to go high you climb the mountain
I no say you no like me but me no send
No be you dey feed me no be your money me dey spend
Me act ah guilty but me look so innocent
No car, but we say good bye to the days wey we dey trek
Why me, fine me
Shey you don dey whine me
I no say dem dey beh
But dem no fit try me
Brother no be by my power, oluwa design me
No joy inna the street popo don dey find me
Omo call me daddy
(You know as e dey go)
Omo call me daddy
You fit senior me for age
For the game we no be mate
No casting no long talk
I just wan dey my lane
Oh na na
Oh na na yeah
Fake love dem call me blood
Dem know we no relate
When dem smile for my front
For my back dem just dey hate
Oh na na
Oh na na
You see the music and the hustle na my last bus stop
Anything wey I dey do na for the culture
Bad belle wan chop me like vulture
I say goodbye to the days wey we dey wear one top
Goodbye to the days wey we dey wear one top
Goodbye to the days wey we dey wear one top
I say goodbye to the days wey we dey wear one top
Inna the hood yeah me be their master
If na the food bring pasta
Original young gangster
Me no fit fuck with dem 'cause dem cum faster
Yeah,me winning, yes me winning
Dem want me dead they don't wanna see me
No joy inna the street, me no get no feelings
Tell all these motherfuckers they can't be me
All these niggas they've been hating
'Cause our cash out level no be the same thing
You wan see my downfall am elevating
Two of us we no fit dey the same team
Bring it back one time, yeah
I be that miracle boy
Omo call me daddy