Оберіть трек для відтворення

Yo ehehehe
Time waits for no man
You don't know
Xx
Awee
I no get time for trouble
I no get time for wahala
I dey do my thing, ayooo aii
Making money is the purpose
I dey chase am always
Cuz I need am always ayooo aii
Only that thing wey dey pay my bills
Wey dey pay my bills
Na him I dey find eeh
Only that thing wey dey give my joy
Wey dey give me joy
Na him I dey find eeh
No stress me I gat no time like this ooo
No dull me i got my work to do so
I gat many bills to pay many people to pay
I need million dollar dollars like billion dollar dollar oh eyiii
Eeehhh if u no send me I no send you
I get my job to do
I no get time for trouble
I no get time for wahala
I dey do my thing, ayooo aii
Making money is the purpose
I dey chase am always
Cuz I need am always ayooo aii
Only that thing wey dey pay my bills
Wey dey pay my bills
Na him I dey find eeh
Only that thing wey dey give my joy
Wey dey give me joy
Na him I dey find eeh
You came to this life alone
Make you face your life alone
Oya don't hope on man
Oya push be a man oya oooo
When you get money na you be sweetie sweetie eeh
When you get money na you be oga
I wake up and hustle i get bills to pay
I wake up and hustle I wait for no man
I no get time for trouble
I no get time for wahala
I dey do my thing, ayooo aii
Making money is the purpose
I dey chase am always
Cuz I need am always ayooo aii
Only that thing wey dey pay my bills
Wey dey pay my bills
Na him I dey find eeh
Only that thing wey dey give my joy
Wey dey give me joy
Na him I dey find eeh
Solid mix by mtouch