444
Yeah
Four forty four
Why I come de feel like I weezy
Smoke backi think many things
Why be say them come de feel me
Mamiwota tell me say the pussy ain't free
Oh she got a price for the box
The popo wey i carry him Kala no Dey for box
Prado presidential with the boys
Oluwa de for our side
Move body make you no kpai
I de with s1 or die
Smoke the backi We too fly
Smoke the backi We too fly
Oluwa de for our side
Put body make you no kpai
I de with s1 or die
Smoke the backi We too fly
Yeah
Ricky de chain Na Balenci for boot [balenci]
444 you be Alien [sehski]
Mamiwota tell me she from Atlanta
Money Dey i go fit to be Santa
Nigerinan boys she said
i'm a bad boy she said
Anytime i pull be like comet
anytime she see me be like sunset
I sabi she go fuck from the on set eh
SWAGU swa swa
Balenci for boot, na Ricky de my chain
444 you be Alien
444
I de with s1 or die
Oluwa de for our side
Put body make you no kpai
S1
444 my hat and balenci my boot
Call up Chris and he said I'm da truth
Put a CYK hat on you you my muse
Put a CYK hat on you you my muse
They want the swag I told em they can have it
You beefin over bitches I just passed it
These niggas bitches I can't even hang with you
We making hella money tell em tap in
PNC, Bank of America
Still Jugging
New hoe, said I'm irregular
Bank roll, trackhawk
Got yo main hoe in the backseat taking shots
Shawty told me that her pet peeve, broke niggas
3 hoes at the same time, clique killer
She showing tiddies on da FaceTime
Shawty fanned out she can never be mine
Fuck dem OG's you can really see the decline
Independent no deal, I'm still fine
Independent no deal, I'm still fine
Independent no deal, I'm still fine
Independent no deal
Why I come de feel like I weezy
smoke backi think many things
Why be say them come de feel me
Mamiwota tell me say the pussy ain't free
Oh she got a price for the box
The popo wey i carry him Kala no Dey for box
Prado presidential with the boys
Oluwa de for our side
Put body make you no kpai
I de with s1 or die
Smoke the backi We too fly
Smoke the backi We too fly