Оберіть трек для відтворення
Gobe!
Gbege!
Money comes first over love
Money fit to make her confess for my love
Two champagne for the club
We go smoke backi we go kpenkele
As I dey press the money
How much u wan make I press?
Nowadays she dey rock VVS
She don turn BBS
Are you there
Are you there
She con dey find me like Aluwe
I no send
Comot there
No be your type we dey give cana here
All along
She dey form
She wan make I give her canacetamol
For the club
We dey pop
We dey ball ball ball
Till the early momo
Gbena le
Oya gbe gbe gbe gbe gbena le (Early momo till the early momo)
Hmmmm hmm
Gbena le (Early momo till the early momo)
Oya gbe gbe gbe gbe Gbena le
Hmmmm hmm
Gbena le (Early momo till the early momo)
Oya gbe gbe gbe gbe Gbena le
Hmmmm hmm
Gbena le (Early momo till the early momo)
Ooooo
See gobe
Asampete
Come dance with me make we manya
Smoke cana wey go take u higher
How much you wan make I wire?
For ur bank account make you calma
Plus your friends making five baddies
Who land with the five baddies
Say na starlife get the five baddies
Ja mekete
Ja mekete
Omoge to Shan ja mekete
Every time when I see you
You dey burst miii head
Ja mekete
Ja mekete
She dey gbongbongbon
When I tananana
She know say the boy
I Dey sponononono
I tell Sato make e give her the epa chop
You know say the girl wan muzz
Are you there
Are you there
She con dey find me like Aluwe
I no send
Comot there
No be your type we dey give cana here
All along
She dey form
She wan make I give her canacetamol
For the club
We dey pop
We dey ball ball ball
Till the early momo
Gbena le
Oya gbe gbe gbe gbe gbena le (Early momo till the early momo)
Hmmmm hmm
Gbena le (Early momo till the early momo)
Oya gbe gbe gbe gbe Gbena le
Hmmmm hmm
Gbena le (Early momo till the early momo)
Oya gbe gbe gbe gbe Gbena le
Hmmmm hmm
Gbena le (Early momo till the early momo)
Ooooo (Early momo)