Оберіть трек для відтворення
Do u listen to me
Tell me do u listen to me
I don see my eye see overseas
If u see my baby hold am for me
Broken hearts on repeat
The matter sef con get as e be
So many gees been dey kill my believe
U fit run am no let nobody deceive u
They told me love is pain
But I ignored o
Na so I put my leg I indulge
The baby no let me know as e dey sup
Anything wey concern u I involve
It was lovely then it got ugly
Some of the ones
I love they been cross me
But why u no think
Am twice to hurt me
Why u no think am baby
They told me luv is pain
But I ignored
Luv is pain
But I ignored
Luv is pain
But I ignored
Luv is pain o
They told me luv is pain but I ignored
Na so I put my leg I indulge
The kele no let me know as e
Dey sup o
Wetin them do me sha I no fit forget
Loose connections I for like reconnect
If I get d chance to
Do it like I like to
I go too give dem wetin
Them no fit forget
I'm insisting tell
Them make dem leave me
If I reason too much o my BP
I'll be Leaving I be back in a jifi
E don tey tey wey anybody see me
Do u listen to me
Tell me do u listen to me
I don see my eye see overseas
If u see my baby hold am for me
Broken hearts on repeat
The matter sef get as e be
Many gees been dey kill my believe
U fit run make nobody deceive u
They told me luv is pain but i ignored
Na so I put my leg i indulge
The baby no let me know as e
Dey sup
Anything wey concern u i involve
It was lovely then it got ugly
Some of the ones
I love they been cross me
But why u no think
Am twice to hurt me
Why u no think am baby
They told me luv is pain
But I ignored
Luv is pain
But I ignored
Luv is pain
But I ignored
Luv is pain o
They told me luv is pain but I ignored
Na so I put my leg I indulge
The baby no let me know as e
Dey sup o