Оберіть трек для відтворення
(London)
(Another banger, banger)
Come here, wetin dey worry you?
Bring body, make I rock am, yeah-yeah
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you
Why you wan dey buga wọn?
Ṣe you be Kizz Daniel ni?
You better drop your body armor
Soco, ah
Sufri with this body
Make we run am on a low-key
Baby, you know me
E get as you go move wey I no go gree
Come, make I drive your-, hmm
Come, make I drive this your jalopy
Baby, allow me tip you off with alawee
See body o (see body, see body o)
Ẹ gbá mi o (ẹ gba mí, ẹ gba mí o)
E dey burst my bololo (e dey burst my bololo)
Please, help me o
Me, I don jam wetin pass me o
Come here, wetin dey worry you?
Bring body, make I rock am, yeah-yeah
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you
Why you wan dey buga wọn?
Ṣe you be Kizz Daniel ni?
You better drop your body armor
You too dey form with this love of a thing
Baby eh, lend me, lend
Me, I get pounds for you, you wan dey do like say, eh
Naira no dey end
You too dey stiff, dey do like say your waist no dey, eh
E no dey bend
O ya, follow my command
Baby, do like I do
Baby, front and back
Baby, boomba-ka-boom
Soco, ah
Sufri with this body
Make we run am on a low-key
Baby, you know me
E get as you go move wey I no go gree
Come, make I drive your-, hmm
Come, make I drive this your jalopy
Baby, allow me tip you off with alawee
Come here, wetin dey worry you?
Bring body, make I rock am, yeah-yeah
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you
Why you wan dey buga wọn?
Ṣe you be Kizz Daniel ni?
You better drop your body armor
Soco, ah
Sufri with this body
Make we run am on a low-key
Baby, you know me
E get as you go move wey I no go gree
Come, make I drive your-, hm
Come, make I drive this your jalopy