Оберіть трек для відтворення
Arira
Na na, oh ya na na na, oh
Original the kwara boy
Remedy
na na Na na na na na na oh yeah yeah yeah
Welcome to my nu life
Where
I no dey like trouble if you wan fumble I go give you more
I no like to dey stress am
No
If e no work o I go find my way
Find my way oluwe ma we
Na me dey wan fall dey wan run my race
I won't stop to dey give them crazy
Send down fire like elijah
If dey show we go burn dem down
Cus is my life my life o
I no mind what they say cus is my life my life o
If you no like me no yawa
My life o
No yawa am living a good life my life o
If im up and I fall down
Some how I'll find my way up
Only I can lift myself cos
It's my life o aiye mi o
I won't dim light for you to shine
With hold myself
Now I'm in charge (in charge)
You ain't got nothing to say
Living my life all the way
It's my life so let me do what I want to
So ima live my life how I want to
I only got one life and I'll take what's mine
Cus is my life my life o
I no mind what they say cus is my life my life o
If you no like me no yawa
My life o
No yawa am living a good life my life o
It's your boy nick mayor
You know me no getti no time
All I do is win win
Wahala for person wey dey shooti me bullet
Odeshi noting fit to touchi my rocket
Jeje
Imbattable je n'ai pas d'adversaire
Jeje make you jeje
Shebi na me wey dey wan gbese
This life na turn by turn
Na ma time now to rock my turn
5 bouteilles de Dom perignon
Que je me saoule toute la night sans cesse .. c'est my life
Cus is my life my life o
I no mind what they say cus is my life my life o
If you no like me no yawa
My life o
No yawa am living a good life my life o
Nu life
blessings over blessings so we stay up
Nu life
Climbing to top
Soft life sipping hennesy
Stay far away bad energy
Winning that be all i see
Real life no be fantasy
So we pull up in a amg
Pull up in a amg
Two letters man a real O.G
Tell em man a real O.G yeaah
One life we get no another
Na only money dey my mind
Me I no want no palava but if you want o warija
No yawa o my life o
Am living a good life o
The only remedy to your sound