Up-upstairs
Make she climb up, huh
I don high up
I no fit come down, baby, climb up, uh
For the money, I go jazz up (Ja-Jazz up)
Money don drop for my laptop
Yamski, no forget the password (Eh-huh)
Yamski, dúró s'ókè, stand up (Tenski)
Every single time wey I enter, pa wọn
Tenski (Pa wọn)
Mental (Pa wọn)
Benzo, this one no be Venza, pa wọn
Let's go, any instrumental (Pa wọn)
Let's go, follow me dey enter (Pa wọn)
Kpa,kpo-kpo di kpo-kpo di
Pass the kpo make we go where the bóbó be
Àwọn ló pa, wo fe ma bobo mí
I don suffer, mo dé tí gbọ' wọ' sí
Kpo-kpo, kpo-kpo, di, kpo-kpo, di, kpo (Kpo)
Cana', e no dey gba, I dey blow my cana'
Ṣe o de ri bí mo ṣe glow? (Glow)
Fagbo, e don dey turn mе chinko
My eyes low, no go dey whinе, I dey wò (Wò)
Wos wobi (Wò), wos wobi
Gbas-gbos, if you play with my money
Who went, who goes? Make dem give them shoki
All my diamonds so cold, e dey dance shoki (Shoki)
Bae, I wanna do bọ', come put it on me (Me)
Backi dey my mouth like toothpick when I just chop turkey
Money, e dey gimme konji, ah
With my yami, a naghị ekwu maka ji
Every single time wey I enter, pa wọn
Tenski (Pa wọn)
Mental (Pa wọn)
Benzo this one no be Venza, pa wọn
Let's go, any instrumental
Every single time wey I enter, pa wọn
Tenski (Pa wọn)
Mental (Pa wọn)
Benzo this one no be Venza, pa wọn
Let's go, any instrumental (Pa wọn)
Let's go, follow me dey enter (Pa wọn)