Na me be the
official man
wey dey turn up
pass guy men
I go run am
fast for you
pass Usain bolt
I go take you
round town like runtown
I go chest ur
bill like an ódógwú
I dey handle Matta
pass mattayas
If you lose guard
na the see finish
No come thing say
The guy dey doll
For inside me
na the vee twelve
I go run
from zero to hundred
Ronaldo na the goat
no be small thing
goat
greatest of all time
Siuu for the goal
No be small thing
Absolute power
runs in his veins
E dey do wonders
no be magic
I dey run things well
I no dey like cheat
I no dey do bet
na me be the
sure bet
If you bet me
you go win big
My flow dey bad
no be say chais
thirty bg like Davido
obo the baddest
who de check am
No be go come
we no dey make mouth
No be cho cho cho
We dey show working
Hey
nah men
We no dey play here
Hey
nah men
We no dey play here
We no dey play
We no dey play ooo
We no dey play here
Make you go rest
We no dey play here
I know Psquare
I know wizkid
I know flavor
I know burner boy
Phyno faino
Naija dey carry first
Who wan try us
Na we dey run things
Anyhow you want am
We don go far
You no fit catch us
Na God dey run things
We no dey stress up
If you wan try us
Make you think first
Cos our records show
And our face shine
We fit no dey seen
But na we dey create seen
We fit no dey show
But na we they run show
If you wan try us
Make you first ask
Cos when things start
na we go carry first
Hey
nah men
We no dey play here
Hey
nah men
We no dey play here
We no dey play
We no dey play ooo
We no dey play here
Make you go rest
We no dey play here
If you want play us
You go learn quick
The very hard way
Very dark man go
Dey for ur case
You go quick lose
Make you go rest
you go quick lose
make you go rest
Hey
nah men
We no dey play here
Hey
nah men
We no dey play here
We no dey play
We no dey play ooo
We no dey play here
Make you go rest
We no dey play here
Make you go rest
Na we dey carry first
Make you go rest
We dey run things fast
Which way Which way
Round one fast
Pass usain bolt
We dey handle matter
Pass matayas
No be say chais
We no dey make mouth
If e sure for you
make you come try
We no dey play here oo
We no dey play
We no dey play
eee
We no dey play ooo
We no dey play
Hey
nah men
We no dey play here
Hey
nah men
We no dey play
We no dey play
We no dey play ooo
We no dey play here
Make you go rest
We no dey play here