Fuel price don rise
Everything don high
When we try to speak up against their ills
Dem go share rice
Shey na rice e go save us
Abi na beings wey dey lead us
Abi na leaders wey Dey think about their pockets
Na dem go lead us
Na so we enter one chance oh
Now we're no sure we go reach house
So, We Dey call on God for deliverance oh
For wetin fit solve ourselves
For wetin we fit solve ourselves
This one Na wrong choice oh
You dey carry go where we no know
We Dey call on God for deliverance oh
For wetin fit solve ourselves
For wetin we fit solve ourselves
We goh survive in this place
No matter wetin they wan do us
No matter wetin they wan tell us
We goh survive in this place
Make we trust Dey try to live as one
Make we Dey try to speak as one
We goh survive in this place
No matter wetin they wan do us
No matter wetin they wan tell us
We goh survive in this place
Make we trust Dey try to live as one
Make we Dey try to speak as one
They promise us change, but our pocket Dey inflate
We carry the weight, like we no fit elevate
Dem be crushing our eggs, while we hustle for the crate
Our Dreams are crushed, we no know our fate
Each and everyday day for Naija is another story
So much gory news, so much horrible decisions only
All power abused, all they wan make we begin Dey worry
Not even a truce, kpai'ing our voices' mandatory
We be slaves to the cycles dem design from the start
Dey control the whole puzzle, but we just one part
Crime Rise na symptom, but the sickness dey deep
We dey live on no purpose, like our dreams are damn steep
We dey pray for miracles from the skies
While the answers to freedom dey under our eyes
Chains dey tight, they are forged by our hands
We're waiting on God when we fit take a stand
That's absurd y'all
We goh survive in this place
No matter wetin they wan do us
No matter wetin they wan tell us
We goh survive in this place
Make we trust Dey try to live as one
Make we Dey try to speak as one
We goh survive in this place
No matter wetin they wan do us
No matter wetin they wan tell us