Оберіть трек для відтворення
(Won ni won wa mi)
(Won ni won wa mi)
(Its Hamstardabloodyproducer)
(Won ni won wa mi)
(BADBOY GRIN)
Tonight we go party
Shayo sef go dey girls go dey
Girls go dey
We no go dull
We go vibe
Shayo after shayo
Flex and dance
Understand
Say problem no dey finish hhhh
We go parte
We go parte
Parte after parte
Parte after parte
O le pa mi layoo
If e sure for you je kaa joooo
Je kaa joo
PARTE AFTER PARTE
Another banger allahu akhbar
See d backside bi ofiliganga
I won't be shattered
She said make we do m fast fast
Kilowi
Miogborii
Ayemi odowo e baba mi
E romo yii oti oti lo foor fomo yii
Aleyi aaa super gidi gan niii
We go parte
We go parte
Parte after parte
Parte after parte
O le pa mi layo
If e sure for you je kaa joooo
Je kaa joo
PARTE AFTER PARTE
Now dem been dey notice
I dey given dem back to back
Every friday night i no dey sleep for my house
Shogbo shogbo
You know say me i no dull and i no dull
I no dull
If no be party ati shayo ati moti ati gboja sara
Oju ti leri ooo ati gberu sara oju mi ti leri
Bad influence is what they phrasing me with
Who i roll with is who u wanna chill with
Only for the money is why m doing this
Is why m doing this
We go parte
We go parte
Parte after parte
Parte after parte
O le pa mi layoo
If e sure for you je kaa jooo
Je kaa joo
PARTE AFTER PARTE
Ma lo parte
We go parte
PARTE AFTER PARTE