Оберіть трек для відтворення
Great Nigerian youths (Yes)
We just want to tell them why we're here (Yes o)
What do we want, ENDSARS
End Sars End Sars
Police Brutality End
End Sars End Sars
Police Brutality End
End Sars End Sars
Police Brutality End
End Sars End Sars
Police Brutality End
Being young is not a crime (At all)
Am I communicating, o yea (Yes o)
Stop killing us all mehn, we are done debating
Our mumu don do now, what do you take us for
Make we no dey talk bah, na God go judge you there
Wetin I do
Na because I carry a fine cloth and a fine car
Because I no give you bribe you shoot me for leg
You sey I be gangstar
What about that girl wey show you her ID card
She said she was serving
The other guy you collected money from, his mother was dying
I fear you pass thief man, your eyes no dey touch ground
You too dey thirst for blood, the innocent people are crying
An eye for an eye a tooth for tooth
Nigerian youths don wiseup
We know our rights there's no going back
And what we're saying is
End Sars End Sars
Police Brutality End
End Sars End Sars
Police Brutality End
End Sars End Sars
Police Brutality End
End Sars End Sars
Police Brutality End