Оберіть трек для відтворення
Sly beat
EezyManuel
Again
Joro meet solo
E be you in my heart. In my bed
I say joro
Oh yeeee
Monica bebe
Joro meet solo
E be you in my heart. In my bed
I say Jo Jo
Oh yeeee
Monica bebe
As the maga don Dey pay now
Na my side she want Dey now
She don Dey rob mary K now
What you gat to say now
As the Maga don pay
Na my side she want Dey
Again oo
Call me Chioma, vennessa, call me tinuke
Call me call me. Joy Joy Joy
Make them come to my room now
Kiamasa bo kpata
Kporokoto kporokoto. Kanyamata
Make them come collect it ooo
Away Away Away
Bad energy stay far away from me
I want to jaiye
Look at me. I want to flenjour ni
Oh ye ye
Oh na na na
Na na na na
Joro meet solo
E be you in my heart. In my bed
I say joro
Oh yeeee
Monica bebe
Joro meet solo
E be you in my heart. In my bed
I say Jo Jo
Oh yeeee
Monica bebe
She say she want Dey now
She want follow me Dey go, na me Dey hold am
She want give me. Give me something
Wey nobody fit to know
Se gban
One man food is another man poison
No do Dey beat your chest like you be Tyson
No!!!
Oh make I tell you Bobo ooo
Sey na woman na woman make solo to loose him life ooo
Say na woman. Na woman Na woman ooo
Joro meet solo
E be you in my heart. In my bed
I say Jo Jo
Oh yeeee
Monica bebe