Оберіть трек для відтворення

Naija ninja
Mr Songz
Mrs Abigail
Oya now
Gbese
Spend money
Wo gbese
Spend money
Wo gbese
Spend money
Wo gbese
Spend money
Tell us something
She say she wants a real man oh lelele (A real man oh)
Wey go give am loving wello lelele (A big man oh)
She dey want she dey want she dey want anything
I dey try as a man to dey do something
You know say money no go buy you good loving
No matter where you want to go for shopping
You know my loving is a natural something
I give you love oh baby nonstop oh
Nonstop oh
Nonstop oh
I give you loving baby nonstop oh
Nonstop oh
Nonstop oh
I give you loving baby nonstop oh
Baby for you I empty bank oh lelele
Empty bank oh
Cuz you sweet like Sherri mango
I fit to cut your tongue oh
She dey want she dey want she dey want everything
I dey try as a man to dey do something
She say she want a biggi house for banana
Abegi show me monkey wey no like banana
I say until I old age and I hammer
I give you loving baby nonstop oh
Nonstop oh
Nonstop oh
I give you loving baby nonstop oh
Nonstop oh
Nonstop oh
I give you loving baby nonstop oh
Girlie don’t want the regae to stop
Don’t tear eye she to no wassup
She want a Porsche Panamera fly to Miami
Flex with mamacita dem
She like the easy and the fast lane
Girlie want to turn up
Pop all the bar gan
Oya now fiesta whenever
Sound Sultan and Harrisongs on the mater
Na him be say e no ready to ready oh tey
Tomatoes e go red eye oh
She dey want she dey want she dey want anything
I dey try as a man to dey do something
You know say money no go buy you good loving
No matter where you want to go for shopping
You know my loving is a natural something
I give you love oh baby nonstop oh
Nonstop oh
Nonstop oh
I give you loving baby nonstop oh
Nonstop oh
Nonstop oh
I give you loving baby nonstop oh
Nonstop
Nonstop oh
I give you money baby nonstop
Nonstop
Nonstop oh
I give you loving baby nonstop
Gbese (Nonstop)
Spend money (Nonstop)
Wo gbese (I give you money baby nonstop)
Spend money (Nonstop)
Wo gbese (Nonstop)
Spend money (Nonstop oh)
Wo gbese
Spend money
Gbese
Spend money
Wo gbese
Spend money
Wo gbese
Spend money
Wo gbese
Spend money