Оберіть трек для відтворення
I dey carry dem go
Cos dem sabi sabi oooo oh
I dey kill all my show
Tori e nan sey ma n nan mi Lego Oooo
Sooo ma n gbor bashi ooo
If nah so Oya let's carry go oooo
I dey kill all my shows
Tori e nan sey ma n nan lowo ooo
Ti n ba lulu
Waa mun Jojo
Waa mun Jojo
Ti n ba korin
Waa mun Jojo ooo
Waa mun Jojo
Ti n ba lulu
Waa mun Jojo
Ti n ba korin
Waa mun Jojo ooo
Waa mun Jojo
If you love me now
Show me now I say please
No dey fake me bra
Let no play the hide and seek
Even if I dey play my papangolo
Dem no get choice
Olohun won ma jow
Ta won loju biiii atarodo
Gbedu kunle
I no fit let it go
EPA ipo
Bo sibi jeka
Jeka jor jijow
You say that you like
How I dey flow
Drop gbedu
Jeka mujo
I dey carry dem go
Cos dem sabi sabi oooo oh
I dey kill all my show
Tori e nan sey ma n nan mi Lego Oooo
Sooo ma n gbor bashi ooo
If nah so oya let's carry go oooo
I dey kill all my shows
Tori e nan sey ma n nan lowo ooo
Ti n ba lulu
Waa mun Jojo
Waa mun Jojo
Ti n ba korin
Waa mun Jojo ooo
Waa mun Jojo
Ti n ba lulu
Waa mun Jojo
Ti n ba korin
Waa mun Jojo ooo
Waa mun Jojo
Dem. dey mind wat to tell me
I get mental dey can't skally me
Oruko nimi. dem dey smell me
Better marketing dem dey sell me
You no see me
Abi you drink garri
Lifestyle cost
And I know that you garrit
All fine fine girls
Dem dey jubaadi
Dem dey bow down
Wen we enter party
Epa ipo
Bo sibi jeka
Jeka jor jijow
You say that you like
How I dey flow
Drop gbedu
Jeka mujo
I dey carry dem go
Cos dem sabi sabi oooo oh
I dey kill all my show
Tori e nan sey ma n nan mi Lego Oooo
Sooo ma n gbor bashi ooo
If nah so oya let's carry go oooo
I dey kill all my shows
Tori e nan sey ma n nan lowo ooo
Ti n ba lulu
Waa mun Jojo
Waa mun Jojo
Ti n ba korin
Waa mun Jojo ooo
Waa mun Jojo
Ti n ba lulu
Waa mun Jojo
Ti n ba korin
Waa mun Jojo ooo
Waa mun Jojo