Оберіть трек для відтворення
Find money
I dey find money
Talku talku fit tell you my story
Cause I no get the time to dey tell them
Tryna make a living out of the Trenches
Billion billy on my mind Everyday
I don't play with my choices
Make you fear man way dey Move like tortoise
Calculate with my senses
Pressure dey but you no see
Dem go laugh you
Man dey way go Jonze you
Watch who you dey snap picture With
Cause when problem dey
Dem no post picture
Belly face only for thier front
My mind dey watin i dey find oh
Money
Ego
Kudi
Give me the dollar
Make i spray the money
That's why i dey tell dem say
Tell bolaji i'm on my way
Bobo on maya
I dey trabaye
Omo no delay
Bobo i say
We Dey on maya
Bobo no delay
Tell bolaji i'm on my way
Bobo on maya
I dey trabaye
Omo no delay
Keep it 100
On maya
On maya
On maya.
I don talk am before
Put your ears down fastboy i go Talk am again
No be every men wey follow you Share you gain none of them go Follow you share your pain
When everything hard
Them go show you their ugly side
Them go show you Tpain
Make you no do gra gra
No do cinema because na only Once you go live
If them no give you no reason am
Omo aye no forget say na who Get dey give
The less you see the more you Receive
This no be 6feet i'm beyond Defeat
I just did it
I know you can't see this
I dey with my guys for ghana Dey spend cedis
I dey trabaya
Bobo no delay
I dey on maya
Bobo i say we deyon maya
Bobo no delay
Tell bolaji i'm on my way
Bobo on maya
I dey trabaye
Omo no delay
Keep it 100
On maya
On maya
On maya.