Оберіть трек для відтворення
Flobeat
I don tire
I don tire for this job eh
I don manya
I don manya for this club eh
I don fire
I don fire all these broads eh
Agirlie chill
Abobi dey find love eh
I don tire
I don tire for this job eh
I don manya
I don manya for this club eh
I don fire
I don fire all these broads eh
Agirlie chill
Abobi dey find love eh
Agirlie chill abobi dey find love eh
Chill Abobi dey find love eh
Too many things wey my eyes don see
Journey to find love be like hide and seek
kpor and I kpor but I no dey see
A banny i fit call my 5 and 6
For real
All these bannies them like to dey chill
All them sabi na point and kill
Early early mo mo them go start to dey bill
Send you down the hill like jack and jill
Screaming Aii yai yai yai yai
Cuz my eyes e don full
Asking why yai yai yai yai
Can't get an honest I love you
I don tire
I don tire for this job eh
I don manya
I don manya for this club eh
I don fire
I don fire all these broads eh
Agirlie chill
Abobi dey find love eh
Agirlie chill abobi dey find love eh
Chill Abobi dey find love eh
You no need to be kiki
I Don't need no rhi rhi
Haaaan
All I need is a girl for me
Whether spending milli
Or i got no shi shi
Yeah girl
Want me a girl wey go dey for me
Want dey where you dey eh
You suppose dey where I dey yeah
I don tire
I don tire for this job eh
I don manya
I don manya for this club eh
I don fire
I don fire all these broads eh
Agirlie chill
Abobi dey find love eh
I don tire
I don tire for this job eh
I don manya
I don manya for this club eh
I don fire
I don fire all these broads eh
Agirlie chill
Abobi dey find love eh
Agirlie chill 1 side
Wow, mhmmmm
Can I touch it