Оберіть трек для відтворення
Ikenga
Ikenga
Ogbeeee!
You no even know how scared I am when I'm telling you
About my mental health at night e no get nothing wey I no think of
Ayii ii
If I be phone I'm in do not disturb
Wild and heavy dream wey dey inside my head
You go think say I no well if I told you all
Ayii ii
My head to dey up I don't look down
On anybody nd I know deep down
Say I no go ever stop I don pray midnight
My head too dey up I no dey look down
On anybody nd I know deep down
Say I no go ever stop I don pray midnight
Why am I always sad tho
I might be traumatized oh
Cause na plenty fight oh
Wey I just come out from
Why am I always sad tho
I might be traumatized oh
Cause na plenty fight oh
Wey I just come out from
My mental health is unstable
Zero silver spoon or table
Gini bu satellite dish anyi enwelo cable
Mna agba mbo kam gbagote to gold level
I'm always sad Uche n'echem
Mna ako mkpam owedi k'onye n'egem
Ayokwam biko and onwelokwa onye cho inyem
Obulokwa mu ike akam Chukwu bu Ikem
Joy is coming afubem ya
Mna akpo ya guitar
Kedu mgbe oga emenu
Kedu mgbe mga ebute ikenga
Oge n'aga oluwa tinye nri n'efelem
Ogologo ndu na ego bu ife di na ekpelem
Why am I always sad tho
I might be traumatized oh
Because na Plenty fight oh
Wey I just come out from
Why am I always sad tho
I might be traumatized oh
Cause na Plenty fight oh
Wey I just come out from