Оберіть трек для відтворення
I no like Wahala, Allah
Chasing my gwara
Chop my Sharwama
Sip my chivita
Shey e pami ni, be shey pa Mo'bad
Wo igo loju mi OMO OBA Rayban
Me I no be joker OMO I be
Eyin OMO Ase gbogbo yin la ma Bang
I won't give You love, love, love
I know You go talk, talk, talk
When You done walk, walk, walk
Me I no be bo-lo-lo-lo
See your baby monkey, monkey
She they instagram
She they shake bobbi
See your baby mama, mama
She dey tiktok dey shake e bebeee
Alhaji don yansh
Her body don count
Thermometer high, high
Yawa don gaz gaz
Everything cast, cast
No be Me cap, cap
I just dey drill rap
No be Me cap, cap
Efa lo ka apple wale
Gen Z ti gbe'ale wale
O fe gun moto sare
Baddie ti wo inu aye
Efa lo ka apple wale
Gen-Z ti gbe'ale wale
O fe gun moto sare
Baddie ti wo inu aye
What do You bring on the table
So I can lower the Ego
See my brother die for the Ego
Pablo go knack am Her for the Ego
See my brother focus on the Ego
Chop mad life with your Ego
Hustle ko de bomb, Ko le gba owo
Chill pelu gang ko le gboro
Smoke cannabis ko le hen hen
Abobby Selina throway
Many men Mount dey won throway
Karashika comot for my domot
Why You wan die for my brokos
Position well for my bomboy
Biggi gbola dey for your Kpekus oo
Thunder fire you tonight oo
Efa lo ka apple wale
Gen-Z ti gbe'ale wale
O fe gun moto sare
Baddie ti wo inu aye
Efa lo ka apple wale
Gen-Z ti gbe'ale wale
O fe gun moto sare
Baddie ti wo inu aye
Wale
Sare
Aye
Wale
Wale
Sugar on the mix baby