Оберіть трек для відтворення
If you dey pray make I fall fall fall
No weapon formed shall prosper
If thousand fall by my right
Omo na ten thousand for the left o
The grace of God no be joke
Omo you no fit use me play ball o
Cause my blood is bitter i am
Covered with the blood of Christ o
See me dey ball see me dey pose o
I dey dengem dengem I dey pose o
Likee pesin wey don win lotto
Omo na gracee wey big pass lotto
Cause I am serving a living God o
(c living God)
I am serving a living God o
(cmen cmen o)
Favour Cover me o
Blessings follow me o
God my energy o
Nothing can stand me o
Cause I am serving a living God o
I am serving a living God o
(cmen o cmen o)
Wahala don dey find me tire
But when e see me e run run tire
Tell every body say I carry fire
Fire fire for Christ
See me dey ball see me dey pose o
I dey dengem dengem I dey pose o
Likee pesin wey don win lotto
Omo na gracee wey big pass lotto
Cause I am serving a living God o
(c living God)
I am serving a living God o
(cmen cmen o)
Favour Cover me o
Blessings follow me o
God my energy o
Nothing can stand me o
Cause I am serving a living God o
I am serving a living God o
(cmen o cmen o)