Оберіть трек для відтворення
Omo As it stands ehen
If man no hustle for the land ehen
Just to stand ehn if e sup now dem go say Na ayelala him use o
Your one and only
Stevran
I touch some east on a Sunday morning
Men full ground wey dey hustle for money
For this economy omo e no funny
If you no hustle omo you no fit make am
I see your babe one side dey chop abacha
She observe me know say I go fit march am
I no dey talk too much me I just parm am
Her body dey move her waist dey shake like bianca
Feel among join them that's your problem
I just wan dey with my gee alenverto
Make I dey kpo like say I dey for ghetto
I no dey talk too much me I just mello
Say
Salamaleku
Asalameleku
See as the boy cool
See as the boy cool
No go dey echo
No go dey echo
Try no dey whine me
Try no dey whine me
ASalamaleku
Asalameleku
See as the boy cool
See as the boy cool
No go dey echo
No go dey echo
Try no dey whine me
Try no dey whine me
Puff puff pass
Pufff puff pass
Pufff puff pass
Puff puff pass
Imo to Lagos
Imo to Lagos
Hustle amigos
Hustle amigos
My porporipor
My porporipor
Fendi fernandes
Baby don't be shy I will make you fine
Follow your mind cause I love you die
Wake up in the morning be my rise and shine
The way you dey smile you Dey blow my mind
Say
ASalamaleku
Asalameleku
See as the boy cool
See as the boy cool
No go dey echo
No go dey echo
Try no dey whine me
Try no dey whine me
ASalamaleku
Asalameleku
See as the boy cool
See as the boy cool
No go dey echo
No go dey echo
Try no dey whine me
Try no dey whine me
Puff puff pass
Puff puff pass
Pufff puff pass
Pufff puff pass
Puff puff pass
Puff puff pass
Puff puff pass
Puff puff pass
Puff puff pass
Puff puff pass
Puff puff pass
Puff puff pass
That's crazy