Оберіть трек для відтворення
Smizzsound, Smizzsound ohh no
Shayo don Dey when the money don Dey
Pull up in the party when the maye don pay
You go shake your body when the gbedu don play
I no fit Dey reason when the shayo don Dey
Up in the club everyone don Dey
Man no Dey reason everything e Dey face
Shayo too choke where the gbana Dey
Booty Dey shake wey Dey make man craze
Money too long o
Money too long
Nah why we Dey ball o
Nah why we Dey ball
We no fit to fall o
We no fit to fall
Nah why we Dey hustle
Nah why we Dey pop
I don Tell dem say, I'm steady paper chasing
Tell Dem say, make dem no use me play
I don tell dem say, we steady paper chasing
Don Tell dem say, me I just Dey my Dey
Gimme vibe, gimme vibe, don't waste my time
Don't waste my time , don't waste my time
Baby girl baby girl, don't waste my time

Don't waste my time
Oh sing oh sing o , Bad girl from Santorino
10 casamigos put am for my Table oo
Bad girl way too dope, she Rocking Valentino
I know say you know, Let's play this like casino

Up in the club order CASAMIGOS
Came in the club rocking Valentino
Balling till dawn we Dey feeling the flow
Feeling the vibe we Dey feeling the flow
Feeling the flow steady killing the show
Ice on my neck dem Dey feelin the glow
All the bad girls dem Dey wantin me o
Money too long one more CASAMIGOS