Оберіть трек для відтворення
As I don shoot my shot make I cut the long tori short
I don dey your motor take it slow slow make I stop
Shakara dey your body Abeg no dey form for me Small matter you dey vex for me oh why oh why?
Now I don go down on my knees I dey beg make you give me peace Make you give me peace ah
Now I don go down on my knees I dey beg make you give me peace yeah Make you give me peace ah
I beg Veronica make she be my omoyinma Veronica
I beg Veronica make she be my omoyinma Veronica
See my head omo e don burst up o I no know wetin dey sup o small matter you don F up o hmm
Carry am come 10 bottles of dogwoyaro
I don drink I don high like colorado I don high like colorado
Now I don high in the Holy Ghost Now your love take full control Take full control all over me All over me
You dey stingy with this your lovie body dey sweet me lady You no gimme the love I am wanting oh my baby ahh