
Team Empire Music
It's a Legendary Max FOC
Lanzo On D Beat
Mek Ah CONFESS
CONFESS Oh
Na you beauty dey
make me dey mad
Mek Ah CONFESS
CONFESS Oh
Na you beauty dey
make me dey smile
Ah nor deh lie Oh You too
Fine
You na me Finest
Finest
Beautiful na Natin to You
Oh oo
You pack the style and
Get the vibe
Mek Ah CONFESS
You Finest dey Heal me
When Ah sick you dey Heal me
Mek Ah CONFESS CONFESS Oh
Na you beauty dey make me dey smile
Smile for me Baby Smile for me
Smile for me a a a
It's legendary
You so beautiful da one na bingo Smile for me bo
Dis love na tay go
Look wey baby pack style lek wey man pack file
Nyadae boo ngaova dis baby pack fine
True say tok me you two nor dae
Ah really wan for confess you drive me insane
Dae wey tok Dae wey walk
Dae wey you move your body
Anytime Ah see you pretty face Ah kin get warm body
Smile for me bo mek Ah do de leaky leaky
Smile for me more mek Ah spend me kopor Kopor
Lek Muzikk Makers nyadae waleh nbia ndomi ngealeh I ngah
gee bee waleh nbia
Mek Ah CONFESS
CONFESS Oh
Na you beauty dey
make me dey mad
Mek Ah CONFESS
CONFESS Oh
Na you beauty dey
make me dey smile
Ah nor dey lie Oh You too
Fine
You na me Finest
Finest
Beautiful na Natin to You
Oh oo
You pack the style and
Get the vibe
Mek Ah CONFESS
You Finest dey Heal me
When Ah sick you dey Heal me
Mek Ah CONFESS CONFESS Oh
Na you beauty dey make me dey smile
Smile for me Baby Smile for me
Smile for me a a a
Check it You the best among the rest I'm never keeping you on the low I'll never let you go
Ngaova Nyadae boo
My heart is in my chest
I'm giving it to you
No disturbing tender loving
I can make it flow
Other women can't catch me
But you did it perfectly
Body like a goddess
Ah go worship you like deity
Will never make you angry
You're the other half of me
Thank God that I met you,
I'll stay with you till the end of me
Baby you're the prettiest
Loving you in the morning dress
All the Niggas chasing you
they must be the funniest
You make me the happiest And you know what's coming next? I'm ready to give You my ring if you can give me yes
Mek Ah CONFESS
CONFESS Oh
Na you beauty dey
make me deh mad
Mek Ah CONFESS
CONFESS Oh
Na you beauty dey
mek me dey smile
Ah nor dey lie Oh
You too Fine
You na me Finest
Finest
Beautiful na Natin to you
Oh oo
You pack the style and
Get the vibe
Mek Ah CONFESS
You Finest dey Heal me
When Ah sick you dey Heal me
Mek Ah CONFESS CONFESS Oh
Na you beauty dey make me deh smile
Smile for me Baby Smile for me
Smile for me a a a
Lanzomatic On D Beat