Yamski, we dey on a lowzy, we no lousy
We dey on a lowzy, we no lousy (Tenski)
Lowzy, lousy (On a lowzy, we no lousy)
Lot of people call me the G.O.A.T
Yami, yamski, e dey go
E dey go, omo yami (On yami)
E dey go, e dey go, uh, yamski (On yami)
Anywhere the money dey, me I dey (kpasi?)
Anywhere the money dey, me I dey (kpase?)
Yami, for the mu-mu, I dey on seh
Yami, we dey pull through, we dey hot se
Soon, yami, you go no say na we dey run here
Tsunami na the water wey she dey pour when I pull up
Inna mi ride inna mi Corvette Take
Give dem the code like say na Sports bet
Give me the kpa before I off shirt, uh yeah
Give me the kpa before I come there
My nigga, bring the water before we touch there, uh, uh
Bring the water 'cause we dey hot seh
You niggas wanna be us but you cannot seh
You niggas wanna be us but you cannot seh
Lil' mama want me to wife, but I can not seh
No, I'm not stopping the grind, no i cannot seh
Told her I love her but I dey whine (I dey whine)
She pop a molly and she dey whine for the club
I throw all the money like Asherkine
Everyday I just dey pop out on a fly
On a lowkey, I no dey mentally fine
Aboki, give me the weed
Make I light my kpoli Kpo-kpo, di, kpo, make I high
Yamski, we dey on a lowzy, we no lousy (Lousy)
We dey on a lowzy, we no lousy (Lousy)