Wetin Musa no go see for gate
While they wanna hate, me I just dey package, okay
Me I just dey dey run my race
Don't care what they say
E no dey put food for my plate
I just dey for my lane
I dey try my best 'cause I wanna elevate
Jump over the fence if e dey block my way
Dem no fit slow my pace
'Cause every Mallam to him kettle
No come dey stress me 'cause I no dey stress you
Hm, I leave all of dem in my rear view
I no fit dey let am come dey pass to be careful
Yeah, every Mallam to him kettle
E get the kind things wen dem no dey fit to settle
So I leave all of them in my rear view
'Cause no be everybody want you on the next level
Yeah, shey you never hear
This life balance say life no fair
So you gotta hold it down for yourself
When e go red, even your friends go disappear
Yeah, but me, I no dey send
I no fit let dem get inside my head
I dey focus on gettin' my daily bread
No dey give a man more than what he deserve
Yeah, and even if you don't wish me well
I don't care, can't curse who God don bless
I dey see through all the pretense
And na why I dey keep my distance
In this world you live and you learn
Fool me once, e no fit happen again
I just dey try to maintain
Why I no dey let just anybody to enter my space
Yeah, wetin Musa no go see for gate
While they wanna hate, me I just dey package, okay
Me I just dey dey run my race
Don't care what they say
E no dey put food for my plate
I just dey for my lane
I dey try my best 'cause I wanna elevate
Jump over the fence if e dey block my way
Dem no fit slow my pace
'Cause every Mallam to him kettle
No come dey stress me 'cause I no dey stress you
Hm, I leave all of dem in my rear view
I no fit dey let am come dey pass to be careful
Yeah, every Mallam to him kettle
E get the kind things wen dem no dey fit to settle
So I leave all of them in my rear view
'Cause no be everybody want you on the next level
And I still dey tension (tension)
Every day I'm applyin' pressure
Give dem flames, I dey raise the temperature (ah-ah)
And the babes wanna come and fornication
I dey up the tempo
Dem no fit near me, I dey on ten toes
If you wanna weigh me down, I let go
'Cause I'm tryna get on the next level
Wetin Musa no go see for gate
While they wanna hate, me I just dey package, okay
Me I just dey dey run my race
Don't care what they say
E no dey put food for my plate
I just dey for my lane
I dey try my best 'cause I wanna elevate
Jump over the fence if e dey block my way
Dem no fit slow my pace
'Cause every Mallam to him kettle
No come dey stress me 'cause I no dey stress you
Hm, I leave all of dem in my rear view
I no fit dey let am come dey pass to be careful
Yeah, every Mallam to him kettle
E get the kind things wen dem no dey fit to settle
So I leave all of them in my rear view
'Cause no be everybody want you on the next level (levels, levels, levels)