Оберіть трек для відтворення
No lie
Girl if dem say me I fit leave you na lie
Wetin I yarn you na the truth no be lie
Can tell you haven’t been in love in a while
See am for your eyes
Give you the thing in the morning and the night
You fit kpariwo omoele no dey shy
Wetin I yarn you na the truth no be lie
Girl I want this
I want this love
I want this 4 Life
Girlie mi want this love
I need this love 4 Life
I want this
Girl mi want this love
I want this 4 Life
Girlie mi want this love
I need this love 4 Life
Omo lemme take you away
Make I be your lover make you feel okay
The sunshine in the morning
You dey light up my day
Tripping in your love you take me away ahh
Anywhere you dey mi I dey
Girl na only you wey dey feel all my pain
You be like soso you dey take it away
Feel so good I want to feel it again ahh
See wetin u cause na konji oh
Oluwa finish work for your body oh
Do me spiritually
na wombolowombolo wombolowombolo something oh
See wetin you carry for your back oh
Your mama too try for your body oh
Soup wey sweet na money oh
Na money oh oooh
Ooh
No lie
Girl if dem say me I fit leave you na lie
Wetin I yarn you na the truth no be lie
Can tell you haven’t been in love in a while
See am for your eyes
Give you the thing in the morning and the night
You fit kpariwo omoele no dey shy
Wetin I yarn you na the truth no be lie
Girl I want this
I want this love
I want this 4 Life
Girlie mi want this love
I need this love 4 Life
I want this
Girl mi want this love
I want this 4 Life
Girlie mi want this love
I need this love 4 Life
Ooh