Оберіть трек для відтворення
Wetin you need na
Better, better love
Better, better love
Better, better love
Oya come and get this
Better, better love
Better, better love
Better, better love
Wetin you need na
Person wey go treat you right
Every day and night
Wey go dey your side
Bonny to your Clyde
Wey go do the necessary
Wey go give you every every
Wey go love you jeably
They say beauty lies in the eyes
Of the beholder
Of the beholder
And I like wetin I see every time
That I behold ya
I already told ya
Wetin you need na
Better, better love
Better, better love
Better, better love
Oya come and get this
Better, better love
Better, better love
Better, better love
Wetin you need na
Mandela wey go fight for you
Die for you, fit buy for you
Omo lowo wey go spend on you
Spend for you, buy Benz for you
Mosquito wey go bite for you
Sniper wey go snipe for you
Candle wey go light for you
They say beauty lies in the eyes
Of the beholder
Of the beholder
And I like wetin I see every time
That I behold ya
I already told ya
Wetin you need na
Better, better love
Better, better love
Better, better love
Oya come and get this
Better, better love
Better, better love
Better, better love
Wetin you need na
Better, better love
Better love
Better love
Wetin you need na
Better, better love
Better, better love
It's a better better love