Оберіть трек для відтворення
Am feeling good i don smoke kinda cool
All the girls in the pool
I no fit waka from my seat cause the thing wey
I sip e dey enter body crock 1995
Can i live my life
Feeling all this vibe
Na so i see this pretty girl and she too fine and me i like am
Eh,make we gum body
I say make we gum body
I give her no she say carry me dey go!
I be her healer, when, when i give am e dey sweet am
oh! Cinderella Eh, yeah
I give her, i giver her
I give her mayweather feeling
She tell me say i caught that feeling
That is why me fantasi you emi da da jo
Hey da da
Mofe da da jo huh huh
The girl dey sweet me like me am licking sugar
Like the song dem calling buger
Omoge too fine me chop her like suya
Ina di room bad mahn wan to nak am nak am
She make me feeling irey
Make me dance like its my birthday
Bless the day that you came my way eh eh
Mi no fit let any man take you away ah
I love the way your baka move move move
Make i freak you baby boo boo boo
Give me the shita make i do do do
I can take you ten rounds like a boxer baby
Am feeling good i don smoke kinda cool
All the girls in the pool
I no fit waka from my seat cause the thing wey i sip e dey enter body
Crock 1995
Can i live my life
Feeling all this vibe
Am feeling all this vibe
Dark skin girl from Africa
Everything big like jupiter
This girl dey tempt me like lucifer
Every night and day am chillin with her