Shabadaba du du doo
Babe if no be you, tell me who gon cool my body
Looking good, gidi 20 something oh no
if no be say ur birthday is my birthday
I for no understand Why you're looking so nice e
Two shot for the man dem
Sweet sweet liquor for the man dem
Oh no Make we sing the anthem
That song wey dey blow wey dey trend na me write dem ooooo
HOLIDAY HOLIDAY
Beach front let us go and play
The best trip riding you all day
SEXERCISE
HOLIDAY HOLIDAY
Beach front let us go and play
The best trip riding you all day
SEXERCISE
Baby girl I'm wanting more uh uh
Ifere lon gbemi loor
Oh no
Gbemi loor
Oh no
Baby girl I'm wanting more uh uh
Ifere lon gbemi loor
Oh no
Gbemi loor
Oh no
As I dey put
She Dey scream baby I dey loose
The kind sound wey dey give me goosebumps
I want it baby girl I want more uh
As I dey put it
Jibola ma pami ee
The kind body wey dey soji mi ee
Mapa mi
HOLIDAY HOLIDAY
Beach front let us go and play
The best trip riding you all day
SEXERCISE
HOLIDAY HOLIDAY
Beach front let us go and play
The best trip riding you all day
SEXERCISE