Оберіть трек для відтворення
Yeah
Yeah, yeah
Yeah
Yeah
Meditation
Many things dey my mind wey I want to talk
I go need articulation
Kini mafi s'ore re, baba laye mi na the revelation
Won kulu, won kulu my temper na
Right in the midst of the tribulation, hm, eh, eh
I guess all I'm tryna say is, "Lord, me I'm grateful, grateful"
Many, many things don solve, but I judge you faithful, faithful (mm, mm)
Many people come and go
I'm so glad You stayed through, stayed through (mm, mm)
So nothing fit to disturb my salaam alaikum, eh, eh, yi-ya-ya
Anu mo ri gba (Baba sa ran nu)
May Your blessings flow to me like a river (Baba sa ran nu)
No matter whatever may come, You're my Ebenezer (Baba sa ran nu)
No shaking, no pressure, no tension, anu mo ri gba (Baba sa ran nu)
Anu mo ri gba
When some people wan dey form say dem be boss
I steadily look upon the face of the Lord
Far from the person wey I want to become
But I know the way I come from
Because Baba mi cured my trauma
Full stop, it suddenly turn to comma
For Calvary, give me water
Quench my thirst, that is why
All I'm tryna say is Lord me I'm grateful, grateful (eh-eh, eh-eh)
Many, many things don solve, but I judge you faithful, faithful (mm, mm, eh-eh)
Many people come and go
I'm so glad You stayed through, stayed through (mm-mm)
So nothing fit to disturb my salaam alaikum (eh, eh, yi-ya-ya)
Shebi anu mo ri gba (Baba sa ran nu)
May Your blessings flow to me like a river (Baba sa ran nu)
No matter whatever may come, You're my Ebenezer (Baba sa ran nu)
No shaking, no pressure, no tensio, anu mo ri gba (Baba sa ran nu)
Anu mo ri gba
Baba anu mo ri gba (Baba sa ran nu)