Oh baby give me this high life already
When you go come, Sunday or Wendy
Wendy bottom pot go ready
That's the sweetest part of every
Way to my heart is through the belly
If you give me food I'm yours already
Why you go wan take chow test me
When you know say me I no dey use food play
Chop chop
I lose composure anytime wey I dey see food me
I dey fuck up bring Afang bring Jollof rice
If e get better juice add with e small chops
Involve me as long as the Chow dey
Give me give me Food
Give me give me give me Food
Give me Food
Give me give me give me Food
Fall in love
Where the food dey me I dey there already
Last card me done spend am already
Just give me food oh bebe
Give me give me (come give me come give me)
Guantanamera give me something to remember
Feed me and I'll tell you Nakupenda
From January to December
Feed me and I go be your defender
Love to chop chop chop
Ghanaian girl she want use egg kill me
Only Sade know wetin dey pepper me
And only God knows what I'll do for egusi
Te kpo te kpo te kpo nno
Uvan ima di te nkpo no mi
Ebak sunyi namankem be no vi
Te nkpo no mi
Give me give me Food
Give me give me give me Food
Give me Food
Give me give me give me Food
Fall in love