Оберіть трек для відтворення
Abar'k'barle
We ball everyday i hope we make heaven
Wen boys cashout, straight to Hustle&Bustle
Girls wey dey shedibalabala na dem we dey burble wo'ohh
We set the club ablase, chikin out the level, eh'ehh
The kinda life that i live is a life of a sinner
E don clear, people wey dey make am na sinner, eh
Gee, Who re you to judge wen all of us we be sinners
Who's gat no sin, cast the stone lets see now a'ah, eh'ehh
Pass me the cush, pass me the kpoli
Make me and my geez dagbana
Pass me the cush, pass me the kpoli
Make me and my guys dagbana
Pass me the cush, eh'ehh
Pass me the kpoli, brother
Make we dagbana
If i dont make money mhen i wont forgive myself oh'oh
I wanna make it big so i fit to flex my gheng oh'oh
Politicians dem looting, eh'h, nobody dey pressure
I'm obidient and pushing hot hot! hot!!
You go feel the pressure
Police dey oppress us
E*CC der dey chase us
Wen boys dem dey push to survive
E*CC go dey stress dema life and i say
Me, i no gbadu, i no gbadu
The kinda life we living i no gbadu
Ko'gbadun, Ko'gbadun
The kinda life we living today eh'ehh
Pass me the cush, pass me the kpoli
Make me and my geez dagbana
Pass me the cush, pass me the kpoli
Make me and my guys dagbana
Pass me the cush, eh'ehh
Pass me the kpoli, brother
Make we dagbana
We ball everyday i hope we make heaven
Wen boys cashout, straight to Hustle&Bustle
See, i no gbadu, i no gbadu
Ko'gbadun, Ko'gbadun
The kinda life we living today eh'ehh