Оберіть трек для відтворення
She no really mind, oh-
She no really mind o
She just wan move to the banjo
Dance my calypso
Moving her waist like Cisco
Come whine for me, gallant oo
She be my island o
Body like a Lambo o
Jẹ ko ma rotate o
Me say mami o, mami o
Ọmọdé yi fẹ wa pa mi o
Me say baby o, baby o
With the things you do, you're my controller
Me no fit to play like Ricardo
But she call me Nintendo
I put my faith in you
Tell me what else can I do
Way you fine gyal you put me for mission o
Don't know what I fit to do for you gyal o
Tanana wey dey burst my vision o
Make a man wan spend for no reason
She no really mind o
She just wan move to the banjo
Dance my calypso
Moving her waist like Cisco
Come whine for me gallant ooo
She be my island o
Body like a Lambo o
Jẹ ko ma rotate o
Me say mami o, mami o
Ọmọdé yi fẹ wa pa mi o
Me say baby o, baby o
With the things you do, you my controlla
I am calling my diva
Tell a man to believe her
Me no fit to leave her
I no fit to restart
She the one gimme rizzla
When a man wan smoke kanaku
But now, I'm too up in the highest room
My baby she the finest boo
Dem-a know you're the best o
'Cause the one dey give me rest of mind oooo
She no really mind o
She just wan move to the banjo
Dance my calypso
Moving her waist like Cisco
Come whine for me gallant ooo
She be my island o
Body like a Lambo
Jẹ ko ma rotate o
Me say mami o, mami o
Ọmọdé yi fẹ wa pa mi o
Me say baby o, baby o
With the things you do, you're my controlla, yea, oo!!