Оберіть трек для відтворення
Celeb
Police too like Benz
Them no Dey ever get problem with
Who drive venza
Everybody don come Lagos these days Dey form influencer
Press money and weda
You Dey right or weda
You Dey wrong
Them go call you yes sir
Rich man nothing Dey stress am
Poor man Dey package
Omo see celeb
Everybody celeb
(Everybody celeb)
You Dey form celeb
Me sef Dey form celeb
(Me sef dey form celeb)
Barber nah celeb
Mechanic nah celeb
(Celeb)
You sef nah celeb
Everybody for Lagos celeb
Omo see celeb
Everybody celeb
(Everybody celeb)
You Dey form celeb
Me sef Dey form celeb
(Me sef dey form celeb)
Barber nah celeb
Mechanic nah celeb
(Celeb)
You sef nah celeb
Everybody for Lagos celeb
Don’t step on my shoes
Don’t step on my shoes
If I Dey club Dey your table
No mix my Martel
With your juice
Don’t step on my shoes
Don’t step on my shoes
If you wan pick money
Pick money fine girl
Don’t step on my shoes
Olorunmaje
Say I go be poor man
Olorunmaje
Fine girl wey no get level
Olorunmaje
Big boy wey no get funds
Olorunmaje Olorunmaje Olorunmaje
Street boy money don turn am aje
If you hate me your life baje
Me I like straightforward
I no Dey follow corner corner my guy
Say olorunmaje
Omo see celeb
Everybody celeb
(Everybody celeb)
You Dey form celeb
Me sef Dey form celeb
(Me sef dey form celeb)
Barber nah celeb
Mechanic nah celeb
(Celeb)
You sef nah celeb
Everybody for Lagos celeb
Omo see celeb
Everybody celeb
(Everybody celeb)
You Dey form celeb
Me sef Dey form celeb
(Me sef dey form celeb)
Barber nah celeb
Mechanic nah celeb
(Celeb)
You sef nah celeb
Everybody for Lagos celeb
Police too like Benz
Them no Dey ever get problem with
Who drive venza
Everybody don come Lagos these days Dey form influencer
Press money and weda
You Dey right or weda
You Dey wrong
Them go call you yes sir
Rich man nothing Dey stress am
Poor man Dey package
Don’t step on my shoes
Don’t step on my shoes
If I Dey club Dey your table
No mix my Martel
With your juice
Don’t step on my shoes
Don’t step on my shoes
If you wan pick money
Pick money fine girl
Don’t step on my shoes
Olorunmaje
Say I go be poor man
Olorunmaje
Fine girl wey no get level
Olorunmaje
Big boy wey no get funds
Olorunmaje Olorunmaje Olorunmaje
Street boy money don turn am aje
If you hate me your life baje
Me I like straightforward
I no Dey follow corner corner my guy
Say olorunmaje