Оберіть трек для відтворення
Mind go dey
Ee shey your mind go dey
Ko oti wole
E sofun won pe kon ko oti wole
I hope you know it's a champion sound
You know we pull up un announced
Many wey no send we before dem dey send we now
Go crazy up and down
Girl you make it nice when you walk you're the most endowed
Body wey dey make man shout
Hmm (iya eh)
Oshey Oshey girl you feeling the motion now
I got many many stories
Many yarns Dey
Aje wa ni mo toro Kori banshe
Lojojumo kin ma gba better kowo wole
Bartender give me more shots Kori bombe
And my light no Dey off o I dey band A
Se ise karakara now the hustle dey pay
See me see gobe, no use my money dey play (iya ehh)
Mofe lowo bi dangote
Make nobody use my money play (iya ehh)
Cause everyday na holiday (iya ehh)
Take what you want na me go pay (iya ehh)
Shey na by force ani miose (iya ehh oo)
And as I don send you locay oooo
Omo shey your mind go dey (iya ehh)
Shebi owo lo ma ko lo ile (iya ehh)
Turn up turn up turn up
Pull up don't waste my time
I know you gbadun my sweet melody
Sunmomi kajo ma kiboroki (eehhn)
Do anything for you
As long as you bend for zaddy
Olomi joor ma sa omo gbeya
No silicon natural aaa
Chocomilo with the body flavor
Casamigo ma ti bale
Hennessy ama mu don p (don p)
Ko Orin Fuji eyan saidon p
Do shakara ko tun fi akosi ooo
Awa la leko ta ni ara bi
And you no fit know wetin eye don see
When sapa dey play me hide and seek
As Omo ope moya gbera tan
(Hmm) I no go hear story ooo
Make nobody use my money play (iya ehh)
Cause everyday na holiday (iya ehh)
Take what you want na me go pay (iya ehh)
Shey na by force ani miose (iya ehh oo)
And as I don send you locay oooo
Omo shey your mind go dey (iya ehh)
Shebi owo lo ma ko lo ile (iya ehh)
Turn up turn up turn up
Pull up don't waste my time
(Many many stories, many yarns dey)
(Aje wa ni mo toro Kori banshe)
(Lojojumo kin ma gba better kowo wole)
(Bartender give me more shots Kori bombe)
(And my light no Dey off o I Dey band A)
(Se ise karakara now the hustle dey pay)
(See gobe, no use my money Dey play)
(Mofe lowo bi dangote)