Оберіть трек для відтворення
I know sey you miss me
But yeah right now I'm back on it
Weytin you wan gist me
Cos I'm shutting ahiii down I'm Back beat ooo
If to sey you need me
I will know by now so let fuvk some Shii
I know sey you miss me
But yeah right now I'm back on beat Oooo
Follow me go o
Follow me go o
Follow me go o
Follow me go o
Life always been like this
Nah people wey be head dey make it To history
Make I sha make am big
I just want wat I want and that's what I mean
As a good artist I do songs from heart
Making it make sense I don't do for Fuvking brat
I am me and I fit to use am to brag
Koko master leave am for him like Dbanj
Follow me go o
Follow me go o
Follow me go o
Follow me go o
When dem hear my music dem feeli Happier
I be my own planet wey pure pass Asia
Nah me dey give dem from lagos to Malaysia
I be controller on this car yes I'm a Gear
I still dey rock even when I am Sleeping
Small holidays I have nothing wrong With me
So now follow me and dance to my Music
Onile ti wole alejo aa fe riyin
Follow me go o
Follow me go o
Follow me go o
Follow me go o