Bad gyal
Bad girl tell me tell me, don′t go
Number one, the boy shall-
Badman
Dayo
Would you call me, Tekoma?
Would you call me, Tekoma?
And her body melanin
Bad gyal gat me vibing all night (all night)
Ọmọ Lebanese
Make me say all the things in my mind
Á j’ègun, jẹ′ràn, Idi Amin
Wọn n gbọ mi ni UK, and wọ Germany
I get another kele for India
Na she dey help me roll up my indian hemp
Where you dey carry me dey go, mama?
Flows wey me got na bonfire
Mò l’ágbè tàn, never never tire
Make I no touchy, ton, mm-mm, ayy-yeah
Where you dey carry me dey go, mama? (Dey go, mama?)
Flows wey me drop na bonfire (ooh)
Mò l’ágbè tàn, never never tire (never-never tire)
Make I no touchy, ton, mm-mm, ayy-yeah
Mòti r′ògò
Man give my heart and soul
Of you-you, wetin you make and do, ooh? (Yeah)
Only you, ooh
Only she fit make bad man change
Only you, ooh
Vibe okay, me no fit explain
Me, I like your melanin popping, ibádi ẹ gárá gàn
You make man double hin hustle
You make man ṣárájọ oh
This one no be "you feel something", it is you that I want
Oh, abeg, no sán′lè
Mòfẹ fi ẹ ṣáyá, jọọr (mòfẹ fi ẹ ṣáyá, jọọr), má gárá, jọ
Where you dey carry me dey go, mama?
Flows wey me drop na bonfire (ooh)
Mò l’ágbè tàn, never never tire (never-never tire)
Make I no touchy, ton, mm-mm, ayy-yeah
Where you dey carry me dey go, mama? (Dey go, mama?)
Flows wey me drop na bonfire (ooh)
Mò l′ágbè tàn, never never tire (never-never tire)
Make I no touchy, ton, mm-mm, ayy-yeah
Mòti r’ògò
Man give my heart and soul
Of you-you, wetin you make and do, ooh? (Yeah)
Only you, ooh
Only she fit make bad man change
Only you, ooh
Vibe okay, me no fit explain
(Ooh, never-never tire)
(Dayo)