Оберіть трек для відтворення
(Asokotoribakoyokaba Kah, T.M.A.R.O)
They know me for south, they know me for west now
The boy E be balling, call me Taribo West now (werey)
They know me for south, they know me for west now
The boy E be balling, call me Taribo West (werey)
Werey, we get 50 shades of werey (nana-eh)
Werey, (zananannoohei) we get 50 shades of werey (nana, zananannoohei)
Won sor pe mo simple like ABC ah
Won sor pe mo simple like 123 ah (werey)
Baby i say make you take it easy ah
It cost alot to get like this ah
Everything wey i drop e go enter
Shey all this people dey mental
Underprice me, sideline me, go tell them say dem go jegba
Everthing yeah e go enter, shey all this people dey mental
Underprice me, sideline me go tell them say them go jegba
They know me for south, they know me for west now
The boy E be balling, call me Taribo West now (werey)
They know me for south, they know me for west now
The boy E be balling, call me Taribo West
Werey, we get 50 shades of werey (nana-eh)
Werey, (zananannoohei) we get 50 shades of werey (nana, zananannoohei)