(Intro)
Most times, I feel like I deliver
Holy Yahweh, save me from deceivers
(Save me from them, Holy Father, so I can overcome)
They say me no fit do am on my own
(My Ownn)
I no shake, 'cause na who give up dey mad
Mad oh
Mad oh, owey
Me elevating to the top o
Gene do do
I don go go
Only God know
Where I start
Where me wan go
Ogene do do
Make i no stumble oh
Only God know
Where I start
Where I wan go
Ey ey ey ey ey
Ey ey ey ey ey
Ey ey ey ey ey
Where I wan go
Ey eh ey ey ey
Ey ey ey ey ey
Only God know
Where I from
Where I wan go go
Hmm eyy follow dance, the gbedu dey enter
Brother, you dey see me on top
Shabi, you dey para before
Para before
I carry bag, una no say bye-bye
When e burst, dem laugh, I'm on top
I focus on God and the bag
Know say emilokan
It's my turn, I dey fire shot, ahh
Una know say emilokan
Emilokan, Emilokan, Emilo
Me elevating to the top o
Gene do do
(Doh doh doh doh doh doh)
I don go go
Only God know
Where I start
Where me wan go
Ogene do do
Me no wan, wan stumble oh
Only God know
Where I start
Where I wan go
Ey ey ey ey ey
Ey ey ey ey ey
Ey ey ey ey ey
Where I wan go
Ey eh ey ey ey
Ey ey ey ey ey
Only God know
Where I from
Where I wan go go
Ey ey ey ey ey
Ey ey ey ey ey
(Dumm)
Ey ey ey ey ey
Where I wan go
Ey ey ey ey ey
Ey ey ey ey ey
Only God know
Where I from
Where I wan go go
(Ey ey ey ey ey)
(Ey ey ey ey ey)
Only God know
Where I from
Where I wan go go