No be yesterday were dey born me
You're now listening to the Greatest Ever
Ewu Ewu Ewu Ewu Ewu Ewu Ewu Ewu
Ewu Ewu Ewu Ewu Ewu Ewu Ewu Ewu
Check the confidence (check the confidence)
Call it providence (call it providence)
To suffer suffer everyday it no make sense
Abegi tell me
Wetin go make monkey hate banana?
See me see wahala
New day new palava
Who no like money oo? She say I too like money o
I go marry Monika
I must to ball with my, Hey!
Wetin go make Ikpa hate cassava
Come Casablanca, my favorite shayo Blanca
Say Mada ada Madamo
If you no like me o clear road oo
Abeg abeg abeg o before life chop me I chop ego
Omalicha Omalicha
Baby you too pretty Monalisa
But only money fit bust my brain ehhhhh
Ewu Ewu Ewu Ewu Ewu Ewu Ewu Ewu
Ewu Ewu Ewu Ewu Ewu Ewu Ewu Ewu
Check the confidence (check the confidence)
Call it providence (call it providence)
To suffer suffer everyday it no make sense
Abegi tell me
Wetin go make monkey hate banana?
See me see wahala
New day new palava
Who no like money oo? She say I too like money o
I go marry Monika
I must to ball with my, Hey!
Wetin go make Ikpa hate cassava
Come Casablanca, my favorite shayo Blanca
Mada ada Madamo
If you no like me o clear road oo
Abeg abeg abeg o before life chop me I chop ego