Оберіть трек для відтворення
Aii
Say they call me Boy c
Bad boy
Gbo mad flows
Won't lie sometimes I want to give up
But talomatoju iya lekan
Them say I sabi wipe momo orin ko
But na when them go hear igba wo loma togbo
Man I dey live in fears
Can't you see I am very scared
And sometimes I go shed the tears
Table no dey turn you go change your chair
Mo shey temi die die die
Komo araye malo fimi shey yeye
See blow time it is very near
And this year can still be my year
Mo shey temi die die die
Komo araye malo fimi shey yeye
See blow time it is very near
And this year can still be my year
Create joy in pains
Fuck oboy I don grind for days
Bukata yen por tears dey pour face
I run my race mio kin fa gobe
I just want my pay
Many times I dey pray
I no fuvk with school mammi fe kin ka iwe
Nah this music I know no backups if I fail
Ki iya malo jemi gbe moya gbe aseje wole
Kowo pe
Buh omo I dey fear
Buh my padi been dey tell me pe hustle shima set
Oro boy tin relent
And I still wan buy the Benz
Sheybi wor pe wa less
Unto the blessings wey dey come still dey pend
Buh I no fit dey vex
Mon te ike mi jeje
Sleepless nights lori ki omo ope le to egbe
Dream chaser hustle somi di oni tete
Ti yaro ba gba pay check old taker ma sempe
Clear
Won't lie sometimes I want to give up
But talomatoju iya lekan
Them say I sabi wipe momo orin ko
But na when them go hear igba wo loma togbo
Man I dey live in fears
Can't you see I am very scared
And sometimes I go shed the tears
Table no dey turn you go change your chair
Mo shey temi die die die
Komo araye malo fimi shey yeye
See blow time it is very near
And this year can still be my year
Mo shey temi die die die
Komo araye malo fimi shey yeye
See blow time it is very near
And this year can still be my year
(Bozliwin you're a legend)