Оберіть трек для відтворення
Oya na, I tell una na
E go later burst, e don burst like this!
Mtschewww ok!
O burstitiakopi
O tuwa setitiakopi
Gone are the days
Dem no-no feeling me
Now dey-dey want to dey ctrl-z
E de je wan be, je wan be
Ko de seyan be, seyan be
Alaye ko seyan be ooo
Emi nikan wan wa o yahhh
Kilimanjaro ja ja
O ja bi ti ti Jack Sparrow
O ti ja ja ja
Omo ele ton kparo paro
O fa kiniyen bi ti Jago bi ti jajaja
Say this na gbedu wey dey japata ja
Wey dey ja ja ja ja
This na gbedu wey dey off pata
O ti japata wey dey ja ja ja
Colos dey, grabba dey
Cana dey, paper chasing
Everyday, no dey sleep for
My computer, maye go pay
Erima whine and gbeso
Whine and put on your body on lace o
Testimony girl you the one I chase o
Everytime I waka
You want to dey gbeso gbeso
O burstitiakopi
O tuwa setitiakopi
Gone are the days
Dem no-no feeling me
Now dey-dey want to dey ctrl-z
E de je wan be, je wan be
Ko de seyan be, seyan be
Alaye ko seyan be ooo
Emi nikan wan wa o yahhh
Kilimanjaro ja ja
O ja bi ti ti Jack Sparrow
O ti ja ja ja
Omo ele to kparo paro
O fa kiniyen bi ti Jago bi ti jagaja
Say this na gbedu wey dey japata ja
Wey dey ja ja ja ja
This na gbedu wey dey off pata
O ti japata wey dey ja ja ja
Na me be the one wey dey suhsuhmisuh
Everytime i come always burst their mission
Now they wanna listen wanna play my CD
Back in the street dem know ima litty boy
I never talk anything-thing
They wanna burst my bubble with the pin-pin
Na me dey give dem joy
When they hear this song
Burst ina the ears when they hear this song
O burstitiakopi
O tuwa setitiakopi
Gone are the days
Dem no-no feeling me
Now dey-dey want to dey ctrl-z
E de je wan be, je wan be
Ko de seyan be, seyan be
Alaye ko seyan be ooo
Emi nikan wan wa o yahhh
Kilimanjaro ja ja
O ja bi ti ti Jack Sparrow
O ti ja ja ja
Omo ele to paro paro
O fa kiniyen bi ti Jago bi ti jagaja
Say this na gbedu wey dey japata ja
Wey dey ja ja ja ja
This na gbedu wey dey off pata
O ti japata wey dey ja ja ja