Оберіть трек для відтворення
So many reasons why
Man no Fit look back
Cause you know say
If no be jah, You know say
Me I for done mad I for done
This streets no get memory
I run my race alone
If no be weed n kpo
Me I for done mad
I for done
Stick to your standards
Why you trynna copy me
When you know say
I dey put in effort
In everything wey relate to me
Oye olohun
Say my time done come
Dem dey call me the don gorgon
Don don don don don don gorgon
So many reasons why
Man no Fit look back
Cause you know say
If no be jah, You know say
Me I for done mad I for done
This streets no get memory
I run my race alone
If no be weed n kpo
Me I for done mad
I for done
Give me wings to fly like red bull
Got my blesssed ganja nothing I can
Not do
I'm alone but never lonely
F U bitch u can't control me
But we can keep on banging
Lowkey
No Dey follow dem play
All this niggas dey backward pass
Theirs buttock's
Seventy percent ridiculous
Small chance whey I get I roll up roll up
Rise up n shine
I'm alone but never lonely
F.U bitch u can't control me
But we can keep on banging
Lowkey
Eyyy
Wang and celine
I no care if you no like me
I just wan get this money
I no join illuminati
Yeeeee
Mash up the party
All my chicks dey foreign
I just wan get this money
I nor care if you no like me
So many reasons why
Man no fit look back
Cause you know say
If no be jah you know say
Me I for done mad I for done
This streets no get memory
I run my race alone
If no be weed n kpo
Me I for done mad
I for done
So many reasons why
Man no fit look back
Cause you know say
If no be jah you know say
Me I for done mad I for done
This streets no get memory
I run my race alone
If no be weed n kpo
Me I for done mad
I for done