Оберіть трек для відтворення
Oyo boy indeed
Thanks to God wey dey cover me
Star boy the bashi
No be one person dey butter me
Too controversy
But that one no dey bother me
Get my family
And yes I know dem too get me yay
La la la la lala la la la la la
Lo lo lo lo lo lo lo lo lo
Arara ara arara arara
Orooro oro ororo ro
Let me talk to you silly
Don't look me less
I'm not your jiggy
Bashi bobo too picky
Ada mi too know when it pinky
Kosomo eru nbi we king
Don't forget oti pe biiii pingin
We dey ball every season
We just no dey cap we get steezeeee
Luzada luza luzada luzada
You too get gbedu no one gock am
You too dey ball on the beat Beckam
Luzada luza luzada luzada you too Get gbedu no one gock am
You too dey ball on the beat Beckam
Oyo boy indeed
Thanks to God wey dey cover me
Star boy the bashi
No be one person dey butter me
Too controversy
But that one no dey bother me
Get my family
And yes I know dem too get me yay
La la la la lala la la la la la
Lo lo lo lo lo lo lo lo lo
Arara ara arara arara
Orooro oro ororo ro