Оберіть трек для відтворення
Oh!!!
Oh leave me lonely ooo
Jor leave me lonely ooo
You stole all my success to go
Which kind of friend are you oo
Which kind of friend are you ooo
I no go Dey lonely oo
I know I am not holy oo
I know I am no holy oo
Which kind of friend are you ooo
Early morning I've been crying
Reminiscing what you do me
When I see you then I Dey believe
When I see you then I Dey feeling
Get the weed and liquor
Get the weed and liquor
My favorite na sativa
My favorite na sativa
Oh my medulla oblongata
India herb want tie me down
The way you do me I no Dey believe
You tie me and I no go fit leave
I roll one I roll two
Before I know I could remember
Before I know I could remember
Jor leave me lonely
No go dey play with me
No go dey play with me
No go dey play with me
I carry my energy I Dey carry my energy ehh
The way you do me I no Dey believe
You tie me and I no go fit leave
I roll one I roll two
Before I know I could remember
Before I know I could remember
Jor leave me lonely
No go dey play with me
Oh!!!
Oh leave me lonely ooo
Jor leave me lonely ooo
You stole all my success to go
Which kind of friend are you oo
Which kind of friend are you ooo
I no go Dey lonely oo
I know I am not holy oo
I know I am no holy oo
Which kind of friend are you ooo
Early morning I've been crying
Reminiscing what you do me
When I see you then I Dey believe
When I see you then I Dey feeling
Get the weed and liquor
Get the weed and liquor
My favorite na sativa
My favorite na sativa
Oh my medulla oblongata
India herb want tie me down
Tie me down aarrhh
Tie me down aarrhh
Tie me down aarrhh
Tie me down
Tie me down aarrhh
Tie me down aarrhh
4T6 on the beat
Leiser on the mix