Оберіть трек для відтворення
My liver, e no go ever cut for your matter
I'm saying prayers to the Father
And back to sender to every ogbanje
(You be ogbanje) oh, yeah
Your fitila, e no go ever quench
Your river, e no go dry 'cause
Oshimiri atata
E go dey for you everyday
Yeah, 'cause I remember when you dey for me (for me)
When I no get power to gbe body (body)
You be the person I be steady calling
Lifting me up when I be steady falling, na
So wherever you dey, Kola yi wole
I pray for the answer whenever you pray
I be talking to Father, me sef I dey pray
When I get on my knees and say
Father bless my brother where e dey
Wherever e dey
From sunrise to sunset
Make everyday be like holiday
Bless my sister where e dey
Wherever e dey
From sunrise to sunset
Make everyday be like holiday
Water for my eye every time
When I remember you nearly kpai
You be like wey dem wash and Jesus kristi
As you no mind put your life on the line
Say for you I dey ten toes all day
E be mon ami, every time everyday
Nobody fit understand why everyday
I dey steadily dey get on my knees and say
Father bless my brother where e dey (where e dey)
Wherever e dey
From sunrise to sunset (sunset)
Make everyday be like holiday
Bless my sister where e dey
(Wherever e dey) wherever e dey
From sunrise to sunset
Make everyday be like holiday
Father bless my brother where e dey
Wherever e dey (oh, oh)
From sunrise to sunset (from sunrise)
Make everyday be like holiday
Bless my sister where e dey
Wherever e dey (wherever e dey)
(Uh-huh) from sunrise to sunset
Make everyday be like holiday
Father bless my brother where e dey
Wherever e dey
From sunrise to sunset
Make everyday be like holiday (bless, bless, bless)
Bless my sister where e dey (bless my sister where e dey)
Wherever e dey
From sunrise to sunset
Make everyday be like holiday