Оберіть трек для відтворення
Oh oh
La la last night
I dey with with one barny
Dey sample her thing for koro
She put me for mood
And na time to dey chook
And she say make i chill like so
I never chook prick
She start to dey bill me
You promise me wig and phone
How i go do
Way i want to release
I gas send her the least like so
Konji na ba
Konji na ba
Konji na
Konji na ba
Money i pose to use to buy land
Use to buy land
I use am buy umu nwanyi bag
Konji na ba
Konji na ba
Konji na
Konji na ba
Me way dey say i must to buy car
I go buy car
I put money for umuwanyi bank
You no go believe if i tell you o
I send her money for my Zelle o
Na as i release i come to my sense o
Mogbe o ahh
Mogbe o ohhh
You no go believe if I tell you o
I send her money for my Zelle o
Na as i release i come to my sense o
Mogbe o ahh
Mogbe o ohhh
Ebelebe
Wetin I go do for yansh is dangerous
Ekelebe
It's Serious!
(Hmm)
Opue
Sade make I knack sampu
Make u ekwe
You know say today
You don enter gobe
You really wana know
(Dunno)
You really wana know
(you dunno)
I put u on demon
That's for sure
(One time for sure)
And my blood don dey hot
My kporon don dey strong
Sey make i line you one time
Make you tell me!!
Konji na ba(tell me)
Konji na ba
Konji na
Konji na ba
Money i pose to use to buy land
Use to buy land(konji na bastard)
I use am buy umu nwanyi bag
Konji na ba
Konji na ba
Konji na
Konji na ba(konji na bastard)
Me way dey say i must to buy car
I go buy car
I put money for umuwanyi bank
Konji na bastard