Оберіть трек для відтворення
I thank God for the bad days o, cus na Wetin make me value the good days ju
Thank God say I manage o, I no Chook hand for Wetin go too painful
I been see am dream, say this my light o dem wan off am o
But I thank Elohim, Shey you know na him cover the orphan o
Many things wey man no fit talk, many things wey eye e don see
But I give all Glory to God, say my life e still dey complete

Follow me say
Hallelujah hallelujah o hallelujah hallelujah

Say Back inna the street wey we Dey
Shebi they no show love back inna the lungu
Ode mope werey lan fi wo werey
Shebi na jah grace and e no be voodoo
Say me I Dey thank jah for the good and bad days
So many doubting but kilama shey
Got to take advantage
Ode jowo funmilaje
Jowo gbemipade as I Dey find my way
You tell me say I no fit lose make I carry on pe kimademolo
Now I Dey show workings no be Cho Cho Cho
Now I'm counting my blessings one by one
steady stacking up mi funds
say the same boy wey dem underrate
We steady winning many contracts
Now we don deh top chart
we pray for Jah blessings make e circulate
Now i been stacking up my milli milli billi billions
Many things wey man no fit talk, many things wey eye e don see
But I give all Glory to God, say my life e still dey complete
Many things wey man no fit talk, many things wey eye e don see
But I give all Glory to God, say my life e still dey complete
Follow me say
Hallelujah hallelujah o hallelujah hallelujah
Hallelujah hallelujah o hallelujah hallelujah
Hallelujah hallelujah o hallelujah hallelujah
Hallelujah hallelujah o hallelujah hallelujah
I thank God for the bad days, cus na Wetin make me value the good days ju